![](https://cdn.ghanaweb.com/imagelib/pics/936/93635687.jpg)
Why Trump dey cut aid to South Africa sake of land reform bill
President Trump don sign executive order wey go officially stop all aid to South Africa. Im dey claim say di new land law for di kontri dey violate di human rights of di minority white pipo wey dia population get. Oga Trump say di kontri new Expropriation …